My father Christmas story 

Guy: Isaac, we dey find person wey go do father Xmas for my school o
Me:Ehn Ehn? what's my own?
Guy: #50k oooo
Me:"Ehn

Na lie..
Guy:I swear...
Me:I go do o... but that thing... I hear say heat dey much o... I fear heat o
THREADS

Guy::"guy leave that thing... if no be say dem no want make staff do am... u think say I go tell u? I go dey beside u... just one hour u don finish am ...
Naso I land o.... for this guy school... dem brief me everything.... say I go shake d children first then wave to parents
Naso I land o.... for this guy school... dem brief me everything.... say I go shake d children first then wave to parents
enter father Xmas house begin give them gifts, snap with them...
Them pay me half immeadiately.
The heat Na die... first twenty minutes... I almost vomited... but I rough am....
when I see d number of children I know say I don die cos dem reach like 300+...i begin shake..

dey force smile..dey sweat like werey.... even my balls don heat up....
E reach one time... I begin see double.... I no fit waka well... I begin stagger... if I wan shake them... na their mouth I dey slap. spit begin drop from Papa Xmas mouth
The guy noticed and use style
E reach one time... I begin see double.... I no fit waka well... I begin stagger... if I wan shake them... na their mouth I dey slap. spit begin drop from Papa Xmas mouth
The guy noticed and use style
Carry me enter father Xmas room... lock door, put on fan i comot the Xmas cap... beards n glass he begin fan me join...
I open mouth down like dodoyo.... they breath like.... dog
Common man... last phase....
"Announcement!! let the children start going in to see father Xmas
I open mouth down like dodoyo.... they breath like.... dog
Common man... last phase....
"Announcement!! let the children start going in to see father Xmas
He quickly dress me... I begin receive them... smile.... shake... carry them on my laps... give them gift... snap photo....
After attending to like 50....i asked...
guy... abeg how many remain...
.
wait, make I ask.....
Dem say 255 o
Me :

After attending to like 50....i asked...
guy... abeg how many remain...
.
wait, make I ask.....
Dem say 255 o
Me :

That time, my head don dey boil...The Xmas cloth don wet... my boxes don soak... I no see well again.... I wan say give me water.... my voice no come out.... I just dey raise lips...weee weeee..
suddenly, like say dem off generator
suddenly, like say dem off generator
All my body just stiff.... Naso I fall... gba.!!!!use face nak ground... but I no faint
I dey hear "Yeee... help... emaboooo fada Xmas ti daku o emaboo"
one week.... I no fit talk..., my ear dey hot, my body go dey pepper me anyhow na drug I use all d 25k buy

THE END
I dey hear "Yeee... help... emaboooo fada Xmas ti daku o emaboo"
one week.... I no fit talk..., my ear dey hot, my body go dey pepper me anyhow na drug I use all d 25k buy

THE END